Deriv P2P
Make you use your local currency to deposit and withdraw from your Deriv account. Our peer-to-peer service dey connect you wit other traders so you fit transfer money within minutes.

How you fit get Deriv P2P
Download di app
Install Deriv P2P directly from your device app store.

Set up your profile.
Log in to your Deriv account, complete di verification, and create your nickname.

Start to connect
Connect wit other traders make you fit deposit and withdraw money.

*Deriv P2P availability depend on di kontri wey you dey live.
3 steps wey go make deposits and withdrawals faster
Step 1
Find an ad or create one
Pick di best rates and place an order, or create an ad for di rates wey you want.
Step 2
Send or receive payment
Settle di payment wit di counterparty for your transaction.
Step 3
Complete di transaction
Make you complete and confirm every order within 1 hour.


