Make you trade Cryptocurrency 24/7
Trade based on di price of Bitcoin, Ethereum, and oda popular cryptocurrencies. E dey available round di clock wit tight spreads, fast execution, and 0% Commission.

Why you go trade crypto wit Deriv
Fast and reliable execution
Catch every movement wey crypto price make within milliseconds, as orders dey process fast.

Risk wey dey controlled, opportunities wey no get limit
Set your limits and manage your trades wit di Take Profit and Stop Loss features.

Trading wey no get Swap, and no overnight fees
Focus on market movements without make overnight charges worry you.

Wetin we dey offer
Di major coins
Bitcoin and Ethereum na di major digital coins wey pipo recognise pass, and dia movement get big impact on di crypto landscape.
Altcoins
Altcoins na all oda cryptocurrencies apart from Bitcoin and Ethereum.
Check our crypto pairs
Instrument | Contract size | Base currency | Minimum size | Vol limit | Minimum spread | Target spread for % | Highest effective leverage | Margin wey you need (%) | Swap long (pts) | Swap short (pts) | Hours wey you fit trade (gmt) |
|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
AAVUSD | 1 | USD | 1 | 125 | 0.16 | 0.11% | 1:200 | 0.50% | -15.00 | -15.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
ADAUSD | 1 | USD | 200 | 30000 | 0.00045 | 1.06% | 1:400 | 0.25% | -15.00 | -15.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
ALGUSD | 1 | USD | 600 | 100000 | 0.0002 | 1.12% | 1:200 | 0.50% | -15.00 | -15.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
APEUSD | 1 | USD | 250 | 20000 | 0.002 | 2.06% | 1:50 | 2.00% | -15.00 | -15.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
APTUSD | 1 | USD | 30 | 2000 | 0.004 | 1.11% | 1:200 | 0.50% | -29.00 | -29.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
AVAUSD | 1 | USD | 6 | 1000 | 0.02 | 1.00% | 1:200 | 0.50% | -25.00 | -25.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
BATUSD | 1 | USD | 600 | 100000 | 0.00012 | 0.77% | 1:200 | 0.50% | -15.00 | -15.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
BCHUSD | 1 | USD | 0.2 | 225 | 0.289 | 0.96% | 1:200 | 0.50% | -17.00 | -17.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
BNBUSD | 1 | USD | 0.1 | 200 | 0.648 | 0.68% | 1:400 | 0.25% | -20.00 | -20.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
BTCETH | 1 | ETH | 0.01 | 5 | 0.01305 | 0.71% | 1:200 | 0.50% | -20.00 | -20.00 | Sunday 00:00 - Saturday 24:00 GMT. Break dey every day 20:00 - 20:05, 21:05 - 21:10 |
Dis information na based on di most recent trading data wey dey available, and e fit no represent today’s trading conditions. Wetin we dey offer fit differ based on trade scenario.
How you fit trade Cryptocurrency wit Deriv
CFDs
Trade based on di price movements of popular cryptocurrencies wit high Leverage and advanced technical indicators.

Options
Predict di market trends of cryptocurrencies without risking more than your initial Trade amount.


